FroshNaija

HOME | MUSIC | VIDEOS | ENT! NEWS | ALBUMS & EP | SPORTS | NAIJA LYRICS | CONTACT US

« | »

Bella Shmurda – Philo ft. Omah Lay (Lyrics)



Click Here For Free Iphone 14!

Bella Shmurda – Philo Ft. Omah Lay (Lyrics)

Philo Lyrics by Bella Shmurda Ft. Omah Lay

Philo” is yet a new amazing sound from well known and celebrated Nigerian singer and Dangbana Republik act, Bella Shmurda and it’s made available for you on this platform, FroshNaija.ng for fast download.

Bella Shmurda Philo ft. Omah Lay (Lyrics)

Nothing wey I no go do for my philo
Rest on me like pillow
Omo to po, Ten kilo (Ten kilo)
Nothing wey I no go do for my philo
Rest on me like pillow
Omo to dun, Ten kilo (ten kilo)

I dey like you, no be whyning
You’re high key, you dey play for my mind
Na your white teeth, e be shining
With your nose ring, you’re bad and I like it

Omo to Shan, confirmaa, met this girl for Osapa
Bad girl tie bandana, Emi lo kan Dangbana
Vuvuzela blow me Zella
Me I no like wahala, I dey run from yawa
I just like your matter, sister Esther off your pata

Oh oh oh oh oh oh
My favorite music, my blues
My favorite liquor, my booze
Oh oh oh oh oh oh
My favorite music, my blues

Nothing wey I no go do for my philo
My personal olosho, for the days I’m on the low
Nothing wey I no go do for my baby oku
We cause and then discuss and fuck o
She no dey record o

When I hit her my hammer, my sledger
Arnold Schwarzenegger, she dey take am
Penpene penpene da, I can not play with her
Arsene wenger

Nothing wey I no go do for my philo
Rest on me like pillow
Omo to po, Ten kilo (Ten kilo)
Nothing wey I no go do for my philo
Rest on me like pillow
Omo to dun, Ten kilo (ten kilo)

I dey like you, no be whyning
You’re high key, you dey play for my mind
Na your white teeth, e be shining
With your nose ring, you’re bad and I like it

Omo to Shan, confirmaa, met this girl for Osapa
Bad girl tie bandana, Emi lo kan Dangbana
Vuvuzela blow me Zella
Me I no like wahala, I dey run from yawa
I just like your matter, sister Esther off your pata

Ah put it in, put it in
Ah make I put it in, put it in
Shey if I put it in, put it in
Shey you go leave it in, can I put it in
Baby can I put it in, put it in
Yeah I go put it in, put it in
Shey if I put it in, will you leave it in
Yeah can you leave it in, I would put it in

Nothing I no go do for you philo…

DOWNLOAD MP3

E207A0FC DE57 4125 9EAE B89E428C55F4

IMG 20230813 WA0000


Tags: ,

Categories: Lyrics

There is love in sharing

0 Responses

Leave a Reply

« | »